FUN Lyrics – Rema

Lyrics of FUN by Rema
Read the full FUN lyrics by Rema along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Rema’s music, you can also explore Who’s Dat Girl and Secondhand, two other songs by Rema.
[Intro]
(London)
Another banger
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this
[Verse 1]
I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
M.I.A, email me, I can’t give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this (I do this)
[Verse 2]
O.Y.O, O.Y.O (O.Y.O)
The streets ain’t got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People, dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you’re the one who’s immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this
FUN Song Credits & Production Details
More Songs by Rema
Frequently Asked Questions About FUN Song
Who is the singer of the song ‘FUN’?
The song ‘FUN’ is sung by Rema.
Who wrote the song ‘FUN’ by Rema?
The song ‘FUN’ by Rema is written by Rema.
Who produced the music for the song ‘FUN’?
Music of the song ‘FUN’ is produced by Rema.
Disclaimer
“This concludes the lyrics of FUN” by Rema. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.