Dem Dey Lyrics – Burna Boy

Dem Dey Lyrics - Burna Boy

Lyrics of Dem Dey by Burna Boy

Read the full Dem Dey lyrics by Burna Boy along with the music video, song credits, release information and other details about the song.

[Pre-Chorus]
(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo’ (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

[Chorus]
Dem dey

Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

[Verse 1]
A little investment in clitocurrency
Every bo-bo-body, ya’nu si

[Chorus]
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

[Verse 2]
(??) o n gbóná s’owo dem no fit handle me
Odogwu is wise, can’t you see? (Can’t you see?)

[Refrain]
(No do, no do)
Ko de sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)
Wọn a de gbó o pansa, pansa (No do, no do)
It’s a banger, shokoloko ban—
O da

[Verse 3]
Thank you for your support
On God, of course
To the people wey just come, on board
You are all, very, very welcome (‘Come, ‘come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river and if I no deliver
Fu*k my woman

[Verse 4]
(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)
All your connect don call me
Ẹnì ba gbe’ge si ma ya ni
Ṣe e ma damo o te ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye k’aye, oh
Maye ko de kan aiye

[Pre-Chorus]
(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo’ (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

[Chorus]
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

[Post-Chorus]
Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa, pansa
It’s a banger, shokoloko ban—
O da

[Outro]
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye

Dem Dey Song Credits & Production Details

Song Title Dem Dey
Singer(s) Burna Boy
Musician(s) Burna Boy
Lyricist(s) Burna Boy
Language English

More Songs by Burna Boy

Frequently Asked Questions About Dem Dey Song

Who is the singer of the song ‘Dem Dey’?

The song ‘Dem Dey’ is sung by Burna Boy.

Who wrote the song ‘Dem Dey’ by Burna Boy?

The song ‘Dem Dey’ by Burna Boy is written by Burna Boy.

Who produced the music for the song ‘Dem Dey’?

Music of the song ‘Dem Dey’ is produced by Burna Boy.

Disclaimer

“This concludes the lyrics of Dem Dey” by Burna Boy. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.