28 Grams Lyrics – Burna Boy

Lyrics of 28 grams by Burna Boy
Read the full 28 grams lyrics by Burna Boy along with the music video, song credits, release information and other details about the song.
[Intro]
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
[Verse 1]
Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love mar!juana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p’ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb’oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be (??))
[Pre-Chorus]
No go do coc*ine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be (??))
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Verse 2]
Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be (??))
[Pre-Chorus]
No go do coc*ine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be (??))
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Outro]
What is that stench?
28 grams Song Credits & Production Details
| Song Title | 28 grams |
| Singer(s) | Burna Boy |
| Musician(s) | Burna Boy |
| Lyricist(s) | Burna Boy |
| Language | English |
More Songs by Burna Boy
Frequently Asked Questions About 28 grams Song
Who is the singer of the song ’28 grams’?
The song ’28 grams’ is sung by Burna Boy.
Who wrote the song ’28 grams’ by Burna Boy?
The song ’28 grams’ by Burna Boy is written by Burna Boy.
Who produced the music for the song ’28 grams’?
Music of the song ’28 grams’ is produced by Burna Boy.
Disclaimer
“This concludes the lyrics of 28 grams” by Burna Boy. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.