Hasibunallah Lyrics – Olamide

Hasibunallah Lyrics - Olamide

Lyrics of Hasibunallah by Olamide

Read the full Hasibunallah lyrics by Olamide along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Olamide’s music, you can also explore Luvaluvah and Billionaires Club, two other songs by Olamide.

[Verse 1]
Hundred million dollars mo ma je’nbe
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe’nbe
Osha mono mono osha blemblem
If them no fit cope na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey make you join dem
Oshamonomono osha blemblem

[Pre-Chorus]
Shebi eyin nor ku ti mo mi

I no dey joke with my money
Cause I dey hustle for my money oh
Hustle to the early morning
Opelope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Oluwa wey dey do am for me
He no go ever give up on me

[Chorus]
Auzubillah
Minashaita nirajeem
Asubunolai wali molinwaqil
Allahu akbar
Asubunolai wali molinwaqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down
Still on my feet
Ina teina quadi quo sora
Make small move wonti foh sara
Allhamdululai glory to Allah
Ota o le yowa pe oshe fun awa

Auzubillah
Minashaita nirajeem

Asubunolai wali molinwaqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down
Still on my feet
Ina teina quadi quo sora
Make small move wonti foh sara
Allhamdululai glory to Allah
Ota o le yowa pe oshe fun awa

[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I’m outstanding
The file is bigger than your bandwidth
Get down low not withstanding
Billion dollar fi na count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining
Me I pack it oo
Young aliko dangote in transit

[Pre-Chorus]
Shebi eyin nor ku ti mo mi
I no dey joke with my money
Cause I dey hustle for my moni oo
Hustle to the early morning
Opelope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olorun wey dey do am for me
He no go ever give up on me

[Chorus]
Auzubillah
Minashaita nirajeem
Asubunolai wali molinwaqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down
Still on my feet
Ina teina quadi quo sora
Make small move wonti foh sara
Allhamdululai glory to Allah
Ota o le yowa pe oshe fun awa

Auzubillah
Minashaita nirajeem
Asubunolai wali molinwaqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down
Still on my feet
Ina teina quadi quo sora
Make small move wonti foh sara
Allhamdululai glory to Allah
Ota o le yowa pe oshe fun awa

Hasibunallah Song Credits & Production Details

Song Title Hasibunallah
Singer(s) Olamide
Musician(s) Olamide
Lyricist(s) Olamide
Language English

More Songs by Olamide

Frequently Asked Questions About Hasibunallah Song

Who is the singer of the song ‘Hasibunallah’?

The song ‘Hasibunallah’ is sung by Olamide.

Who wrote the song ‘Hasibunallah’ by Olamide?

The song ‘Hasibunallah’ by Olamide is written by Olamide.

Who produced the music for the song ‘Hasibunallah’?

Music of the song ‘Hasibunallah’ is produced by Olamide.

More Lyrics for You

Disclaimer

“This concludes the lyrics of Hasibunallah” by Olamide. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.