Instagram Lyrics – Vibez Inc

Lyrics of Instagram by Vibez Inc, Muyeez, Seyi Vibez
Read the full Instagram lyrics by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez along with the music video, song credits, release information and other details about the song.
Bursting my medulla
I been chatting on Instagram
I.g tell me say you nor know that
I follow you but you no follow back
Shawty say you are turnover
If you spin on me I go turnover
Tell me say her name na omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me I tell her shawty shey you know the vibe
I go tell things wey you no never ah
Only Jah blessings Dey on this kid
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how if you love someone
I no fit tell you many things wey you know Omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me I dey like dis I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
(Oluwalosheyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.g but you say you go see later
I call you but you no won call me back
Mama I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the Air let’s party na
Bottles for the girls wey sabi na
I go muzampe
If you no get them no go stay
When you go out ko ranti ile
You see my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)
Only Jah blessings dey on this kid
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how If you love someone
I no fit tell you many things wey you know Omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me I dey like dis I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Instagram Song Credits & Production Details
| Song Title | |
| Singer(s) | Vibez Inc, Muyeez & Seyi Vibez |
| Musician(s) | Vibez Inc, Muyeez & Seyi Vibez |
| Lyricist(s) | Vibez Inc, Muyeez & Seyi Vibez |
| Language | English |
Frequently Asked Questions About Instagram Song
Who is the singer of the song ‘Instagram’?
The song ‘Instagram’ is sung by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez.
Who wrote the song ‘Instagram’ by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez?
The song ‘Instagram’ by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez is written by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez.
Who produced the music for the song ‘Instagram’?
Music of the song ‘Instagram’ is produced by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez.
Disclaimer
“This concludes the lyrics of Instagram” by Vibez Inc, Muyeez and Seyi Vibez. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.