Rock Me Gentle Lyrics – Olamide

Lyrics of Rock Me Gentle by Olamide
Read the full Rock Me Gentle lyrics by Olamide along with the music video, song credits, release information and other details about the song.
[Intro]
Se, say calabar
Eh, se calabar
Oṣe calabar
Rocking your calabash
Ah, king salama
Oge na calabar
Eh, man, you dey feel the malabar
Eh, I’m in a caravan
Shalom night, you dey win the harama
Nice and my gala, you feel the calabar
You be the shalom, you take the rhythm malabar
79, The king, you dey win the malabar
36, You dey win the malabar
Look at the calabar
High, low, s*it, high
Yeah, oh, you be the high star
Seven, five, You be the five star
Calabar, calabar, you dey win the calabar
[Verse 1]
Bebe, bebe, you be the bebe
I need water, baby, you dey show me pepper
I dey salute your body, your body bebe
No do mi karashika, no do mi ten-ten
Ten-ten, ten-ten, that body ten-ten
That body tea, I need the pepper, my gas stay
Ehn, ehn, o tún ti gbé mi de’be
Na for Google map, I go to your home, baby
[Pre-Chorus]
Solar energy my babe (Solar energy)
Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shupe, shupe)
Na you be my shawty, ọmọge actually (Actually)
Rock me gentle when I go Italy
[Chorus]
Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar
But you dey make me marama, marama
The way you dey shimbaraba, baraba
O gbé mi de Canada, Canada
O tún ṣi fun mi gbagada, gbagada
Ko mi bi NEPA agaba, agaba
Ọmọ I don shimbaraba, baraba
Ṣa ma lọ je ki n farapa
[Verse 2]
Wetin dey give you blood pressure? (Money)
Wetin dey give you insomnia? (Money)
Wetin dey give you headache?
Wey dey make your skin break out and you no go fit shout (Money)
Okay, wetin be big boy? (Money)
Wetin make you buy all of the big toys? (Money)
Hustle for dollar, hustle for Bitcoin (Money)
But anytime you see me, baby girl, you see (Money)
High ball, high ball (High ball)
Ọmọge, olomi high ball (High ball)
Give me space, for your heart o (High ball)
Legacy (??) (High ball)
High ball, high ball (High ball)
Ws in the fu*king chat o (High ball)
Ọmọge, your body bad o (High ball)
No be wash, she no be hypo (High ball)
[Pre-Chorus]
Solar energy, my babe (Solar energy)
Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shupe, shupe)
Na you be my shawty, ọmọge, actually
(Actually)
Rock me gentle when I go Italy
[Chorus]
Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar
But you dey make me marama, marama
The way you dey shimbaraba, baraba
O gbé mi de Canada, Canada
O tún ṣi fun mi gbagada, gbagada
Ko mi bi NEPA agaba, agaba
Ọmọ I don shimbaraba, baraba
Ṣa ma lo je ki n farapa
[Outro]
Calabar, eh, calabar nga
Ah, it’s a banga
Calabar, calabar, calabar nga
Eh, you dey manda
Ja, you dey gbaga
Dem a ganje but dem no amba
You dey buy n!gga pamba
Mana mana, b!tch, abata pamba
(High ball)
Rock Me Gentle Song Credits & Production Details
| Song Title | Rock Me Gentle |
| Singer(s) | Olamide |
| Musician(s) | Olamide |
| Lyricist(s) | Olamide |
| Release Date | April 6, 2026 |
| Language | English |
More Songs by Olamide
Frequently Asked Questions About Rock Me Gentle Song
Who is the singer of the song ‘Rock Me Gentle’?
The song ‘Rock Me Gentle’ is sung by Olamide.
Who wrote the song ‘Rock Me Gentle’ by Olamide?
The song ‘Rock Me Gentle’ by Olamide is written by Olamide.
Who produced the music for the song ‘Rock Me Gentle’?
Music of the song ‘Rock Me Gentle’ is produced by Olamide.
When was the song ‘Rock Me Gentle’ officially released?
The song ‘Rock Me Gentle’ is officially released on April 6, 2026, accompanied by its official music video.
More Lyrics for You
Disclaimer
“This concludes the lyrics of Rock Me Gentle” by Olamide. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.