WAR MACHINE Lyrics – Rema

WAR MACHINE Lyrics - Rema

Read the full WAR MACHINE lyrics by Rema along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Rema’s music, you can also explore EGUNGUN and VILLIAN, two other songs by Rema.

[Intro: Rema]
Another banger

[Verse 1: Rema]
“Kor-kor-kor,” Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema]
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Bridge: ODUMODUBLVCK]
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup

Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I’m paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

[Pre-Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Outro: ODUMODUBLVCK]
Remy boy
Kala

WAR MACHINE Song Credits & Production Details

Song Title WAR MACHINE
Singer(s) Rema
Musician(s) Rema
Lyricist(s) Rema
Language English

More Songs by Rema

Frequently Asked Questions About

Who is the singer of the song ‘WAR MACHINE’?

The song ‘WAR MACHINE’ is sung by Rema.

Who wrote the song ‘WAR MACHINE’?

The song ‘WAR MACHINE’ is written by Rema.

Who produced the music for the song ‘WAR MACHINE’?

Music of the song ‘WAR MACHINE’ is produced by Rema.

Recently Added Lyrics

Disclaimer

“This concludes the lyrics of WAR MACHINE” by Rema. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.