Waist Lyrics – Omah Lay

Waist Lyrics - Omah Lay

Read the full Waist lyrics by Omah Lay along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Omah Lay’s music, you can also explore ARTIFICIAL HAPPINESS and JAH JAH KNOWS, two other songs by Omah Lay.

[Chorus]
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

[Verse 1]
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm

Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone

Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks

170 mili mili

[Pre-Chorus]
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

[Verse 2]
Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender

Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o

[Pre-Chorus]
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu

[Outro]
Hahaha you’re crazy you know

Waist Song Credits & Production Details

Song Title Waist
Singer(s) Omah Lay
Musician(s) Omah Lay
Lyricist(s) Omah Lay
Language English

More Songs by Omah Lay

Frequently Asked Questions About

Who is the singer of the song ‘Waist’?

The song ‘Waist’ is sung by Omah Lay.

Who wrote the song ‘Waist’?

The song ‘Waist’ is written by Omah Lay.

Who produced the music for the song ‘Waist’?

Music of the song ‘Waist’ is produced by Omah Lay.

Recently Added Lyrics

Disclaimer

“This concludes the lyrics of Waist” by Omah Lay. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.