Energy Lyrics – Tiwa Savage

Lyrics of Energy by Tiwa Savage
Read the full Energy lyrics by Tiwa Savage along with the music video, song credits, release information and other details about the song.
Baby mobilize m
ive me body snokonoko
Wahala dey kilolo dey
Baby dey order I go pay
Baby you dey work me, baby you dey work me
Bolobolo
Energy npara jor (Abeg)
Omo no’mo kpa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Omo komo kpa (Abeg)
Oh uh mina (Abeg)
Early morning for singapa (Abeg)
Oga make you no think am kpa
I say
Relax
E go better
Oh oh mina
Why you go dey reason far
You dey talk say you go reach the star
You say “guy
Just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa
energy npara jor (Abeg)
Omo no’mo kpa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Omo komo kpa (Abeg)
Oh uh mina (Abeg)
Early morning for singapa (Abeg)
Oga make you no think am kpa
Iskaba
Imole mushin
Woni pe emi imole mushin
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo
Wo’n damo damo , wo’n damo bi owo
Black diamond no pimple, omo na fine boy
Fine boy
Ara’n be lowo mi, brymo, brymo
Mo fun lowo ko lo polanco
Awon omo pe mi ni rich and wacko, sogbo
Energy npara jor (Abeg)
Omo no’mo kpa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Omo komo kpa (Abeg)
Oh uh mina (Abeg)
Early morning for singapa (Abeg)
Oga make you no think am kpa
Me I no dey cap
I dey come conquer
Shey you hear stutter
Shey you hear stammer?
Say before she lap I go buy frontal
I go buy tonka
Say na she dey cause quanta with her bakassi
Junyawatanbe
Won ni ko possible
Wo’ni america ni wande tin bo
Wo’ni wo’n wa mi ni london mo’n bo
Bawo ni ma se ko orin ti won se ni gbo
Omo ju omo loooo
Ba ti e je, ma fi rhymes ba ti e je
I’ve been long in the game
Mo ti wa ti pe seh
I be don for the game, mo ti wa ti pe se!
Omo ju omo looooooo
Energy Song Credits & Production Details
| Song Title | Energy |
| Singer(s) | Tiwa Savage |
| Musician(s) | Krizbeatz |
| Lyricist(s) | Tiwa Savage & Mavo & Wande Coal |
| Release Date | May 29, 2026 |
| Label | Everything Savage |
| Language | English |
More Songs by Tiwa Savage
Frequently Asked Questions About Energy Song
Who is the singer of the song ‘Energy’?
The song ‘Energy’ is sung by Tiwa Savage.
Who wrote the song ‘Energy’ by Tiwa Savage?
The song ‘Energy’ by Tiwa Savage is written by Tiwa Savage and Mavo & Wande Coal.
Who produced the music for the song ‘Energy’?
Music of the song ‘Energy’ is produced by Krizbeatz.
When was the song ‘Energy’ officially released?
The song ‘Energy’ is officially released on May 29, 2026, accompanied by its official music video.
Which record label released the song ‘Energy’?
The song ‘Energy’ by Tiwa Savage was released under the record label Everything Savage.
More Lyrics for You
Disclaimer
“This concludes the lyrics of Energy” by Tiwa Savage. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.