TIFFANY Lyrics – ODUMODUBLVCK
Read the full TIFFANY lyrics by ODUMODUBLVCK along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Odumodublvck’s music, you can also explore BIG TIME and Big Head, two other songs by Odumodublvck.
[Intro: ODUMODUBLVCK]
Yeah
I fit hear myself abi?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Tiffany, Tiffany
Tiffany, Tiffany, Tiffa—
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people and e go make dem dey giggle o, e no far
ODUMODUBLVCK
Yeah, c’mon
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Anytime I look around, bad boys dey my side
Nobody dem no fit to (??)
Roof top, penthouse, which place I no sleep?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people and e go make dem dey giggle o, e no far
[Verse 2: PsychoYP]
(??) covered in camo
(??) smoking like jago
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go, yeah smoke igbo wey be say e too heavy for people and e go make dem dey giggle o, e no far
[Outro]
(??)
TIFFANY Song Credits & Production Details
| Song Title | TIFFANY |
| Singer(s) | ODUMODUBLVCK |
| Musician(s) | ODUMODUBLVCK |
| Lyricist(s) | ODUMODUBLVCK |
| Language | English |
More Songs by ODUMODUBLVCK
Frequently Asked Questions
Who is the singer of the song ‘TIFFANY’?
The song ‘TIFFANY’ is sung by ODUMODUBLVCK.
Who wrote the song ‘TIFFANY’?
The song ‘TIFFANY’ is written by ODUMODUBLVCK.
Who produced the music for the song ‘TIFFANY’?
Music of the song ‘TIFFANY’ is produced by ODUMODUBLVCK.
Recently Added Lyrics
Disclaimer
“This concludes the lyrics of TIFFANY” by ODUMODUBLVCK. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.