Worldwide Lyrics – Asake
Read the full Worldwide lyrics by Asake along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Asake’s music, you can also explore MMS and Suru, two other songs by Asake.
[Intro]
Worldwide
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don’t smoke claro
Oh na
[Verse 1]
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don’t smoke claro
4bars, 1 switch, dongoyaro
Clear road salo, o se fenu sigo
Iwo lori bi Montaro
So ma lo mọ mi o ti pẹ ti mo ti n je Medoo
Duro tan bi Gallardo abi Maybach
Jọwọ Jọwọ ma lọ bi sinu S class
As me I dey, I don high
High on my life I gat money on my mind
Expensive smile, in the dark e dey shine
Miraino father mokaino
Mo ni God level ye, burst devil ye
Many wanna see me fall I stay elevate
Energy dey, ẹ dẹ le gbe
Orin la wa ko tẹ ba gbo̟ kẹ dide
[Pre-Chorus]
Some of them no fit relate oh
Because my glory carry weight oh
You wey support I appreciate oh
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh
[Chorus]
Worldwide
E don go oh
Mr. Money Worldwide
E don go oh
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
[Verse 2]
Enemies, plenty enemies
They wanna show me love, I call them frenemies
Say Mr. Money wọn o le fi mi s’ẹlomi
Aye awa ni ko de n saye ẹlomi
Oh boy I work for this s*it ko de sere
All man get im pay day o ma jere
Wey I go dey move with my n!ggas ninu Bentley
Jẹjẹly awa o ni gbẹyin
Apa, o ti ko lu ọmọ ẹleyin
Ah ah ah and money dey necessary
Wọn ki ẹ, wọn ki ẹ aunty Kemi lori titi, ọmọ ti n ba mu ma fẹ mi
[Pre-Chorus]
Some of them no fit relate oh (Ooh)
Because my glory carry weight oh (Ooh)
You wey support I appreciate oh (Ooh)
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh (Ooh)
[Chorus]
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
[Outro]
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide Song Credits & Production Details
More Songs by Asake
Frequently Asked Questions
Who is the singer of the song ‘Worldwide’?
The song ‘Worldwide’ is sung by Asake.
Who wrote the song ‘Worldwide’?
The song ‘Worldwide’ is written by Asake.
Who produced the music for the song ‘Worldwide’?
Music of the song ‘Worldwide’ is produced by Asake.
Recently Added Lyrics
Disclaimer
“This concludes the lyrics of Worldwide” by Asake. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.