ODO (Remix) Lyrics – Mr. P, Stonebwoy
Read the full ODO (Remix) lyrics by Mr. P and Stonebwoy along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Mr P’s music, you can also explore I Can’t Look Away and I Love You Because, two other songs by Mr P.
ƆDɔ Oh! ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh! My ɔDɔ Oh! ɔDɔ Oh!
Yo P! Hey!
Ma Shawty No Dey Lie To Me
Na She Dey Try For Me
Ma Shawty No Dey Lie To Me, Me Aowh!
She Say, No Time To Dey Form For Me
She Say, She Go Follow Me
You Wanna Wake Up Next To Me
She Say, All I Ever Want Is You
Baby Let’s Get So Freaky Tonight
Baby Make You Open The Door
If You’re With Me, It’s Alright
As Long As You Go Give Me Some More
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Kpo Kpo Baby
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Go Slow Hey!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright) ɔDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright)
Spiritual Love Wey You Giving To Me!
Uuhh Damn! Baby Make You Leave Story
You Dey High Me Like You Kpoli Nmmmh!
Nothing Go Fit Come Between Us
No Bagga Fit Come Between Us
I Tell You Say Na You Wey I Need
She Say All I Ever Want Is You
Baby Let’s Get So Freaky Tonight
Baby Make You Open The Door
If You Are With Me, It’s Alright
As Long As You Go Give Me Some More
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Kpo Kpo Baby
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Go Slow Hey!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright) ɔDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright)
ƆDɔYɛWu Will Be My Ride Or Die
Together We Be Strong Ally
Se Me An Ware Wo A Ode Make I Kpai
I Promise To Be With You All My Life
Inna Everything Me Do Gyal You Dey Pon Me Mind
You Be The One Way Give Me Joy All Night
Grind Pon Me Body Make We Feel Alright
Shorty You Belong To Me Yea Yeah
We Chill And Flex
We Never Do No Fight
Give You Love And Money Make My Baby Smile
And To Be Alive, You Need Love Medicine
My Baby Dey Give It To Me, Everyday
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
ODO (Remix) Song Credits & Production Details
| Song Title | ODO (Remix) |
| Singer(s) | Mr. P & Stonebwoy |
| Musician(s) | Mr. P |
| Lyricist(s) | David Ritz, Livingstone Etse Satekla, Marvin Gaye, Mr. P, Odell Brown, Peter Okoye & Stonebwoy |
| Language | English |
Frequently Asked Questions
Who is the singer of the song ‘ODO (Remix)’?
The song ‘ODO (Remix)’ is sung by Mr. P and Stonebwoy.
Who wrote the song ‘ODO (Remix)’?
The song ‘ODO (Remix)’ is written by David Ritz, Livingstone Etse Satekla, Marvin Gaye, Mr. P, Odell Brown, Peter Okoye and Stonebwoy.
Who produced the music for the song ‘ODO (Remix)’?
Music of the song ‘ODO (Remix)’ is produced by Mr. P.
Recently Added Lyrics
Disclaimer
“This concludes the lyrics of ODO (Remix)” by Mr. P, Stonebwoy. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.