Jeopardy Lyrics – Rommyo

Jeopardy Lyrics - Rommyo

Read the complete Jeopardy Lyrics by Rommyo along with song credits, release information and other details about the song.

She’s allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely ooh
She come dey whisper Rommyo
So na who get the loving
Oh no no

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe

Veronica follow me
Kolopi no be polygamy
E go cast for artillery
As e be, shey na you getting my salary
Kilode kilode baby na wetin
Make you no keeping me waiting
No need for procrastination
Come make we ease up the tension

Girl if you like I go get on my knees
Girl if na fight, I go fight police

Girl make you bend, make you swallow my kids
If na juju, I go sacrifice
Baby girl I go jeopardy
Girl as long as we gum body
Buh she running away from the Bobo
I too dey play with dem odo
Ahhhh
Ahhhh

She’s allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely
She starting to call me on my cell oh
I come dey ask her why na Bello

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
No be one kind werey
Wey no love you oh no

Rommyo Rommyo

Jeopardy Song Credits & Production Details

Song Title Jeopardy
Singer(s) Rommyo
Musician(s) Rommyo
Lyricist(s) Rommyo
Language English

Frequently Asked Questions About

Who is the singer of the song ‘Jeopardy’?

The song ‘Jeopardy’ is sung by Rommyo.

Who wrote the song ‘Jeopardy’?

The song ‘Jeopardy’ is written by Rommyo.

Who produced the music for the song ‘Jeopardy’?

Music of the song ‘Jeopardy’ is produced by Rommyo.

Recently Added Lyrics

Disclaimer

“This concludes the lyrics of Jeopardy” by Rommyo. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.