Don’t Know Lyrics – Davido
Read the full Don’t Know lyrics by Davido along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Davido’s music, you can also explore R&B and Holy Water, two other songs by Davido.
[Intro]
(??)
Wah dem a seh?
[Verse 1]
Fu*k all the clout
I’m with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It time alone
Liquor in my cup
Taking many shots
All the shayo no dey work
I need you for my body and soul
I fọ for you o ti lọ
Give me that thing thin do
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Blow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy, toy, toy
Come to me bẹbẹ n lọ
No waste time osiso
[Pre-Chorus]
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
[Chorus]
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me
[Verse 2]
Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ
O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti lọ
O ti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata
[Pre-Chorus]
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
[Chorus]
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me
Don’t Know Song Credits & Production Details
More Songs by Davido
- 2am in Toronto
- Tell Everybody
- On The Road
- Amazing Grace
- Julie
- Constantly
- B4 B4
- Already Falling
- Yaya
- Zanzibar
Frequently Asked Questions
Who is the singer of the song ‘Don’t Know’?
The song ‘Don’t Know’ is sung by Davido.
Who wrote the song ‘Don’t Know’?
The song ‘Don’t Know’ is written by Davido.
Who produced the music for the song ‘Don’t Know’?
Music of the song ‘Don’t Know’ is produced by Davido.
Recently Added Lyrics
Disclaimer
“This concludes the lyrics of Don’t Know” by Davido. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.