LEGOLAS Lyrics – ODUMODUBLVCK

Lyrics of LEGOLAS by ODUMODUBLVCK
Read the full LEGOLAS lyrics by ODUMODUBLVCK along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Odumodublvck’s music, you can also explore EARLY MORNING and WAGE WAR, two other songs by Odumodublvck.
[Intro]
Bare times, bare times (Bare times)
Bare times, bare times (Yee)
[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow, them been do me one kind
I no blame them, I been dey poor
Sapa don’t care, e dey wound us
But now (Amen o)
I dey fire like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See them o)
The king of my hood, I’m the principal, principal, principal (I dey give them hope)
Ayyy, my pain is all over now, over now
I make I mummy proud (I dey give am hope)
Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas (Dem put head)
Ayy Legolas, Legolas, (Them pretend)
[Verse 1]
Full time Daddy in my house (Amen, yes)
Big time hubby to my mum (Love)
I don turn her spouse (Crown)
Since my papa die, na me dey pattern up
I had to loosen up
Kala please, will you save? (Maybe)
Get your money stuffed
Put away some dollars
Let’s protect your son
I know your guys are much
Use your head they thought
I sure say na the same thing dem yarn Jesus
If I listen, will I have my own Galacticos?
Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, See team
ABJ show me shege
But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe
I came up very quickly in Ghana, I’m their new Sarkodie
Charlie, I’m clear
According to your girl
[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow them been do me one kind
I no blame them, I been dey poor (Kala)
Sapa don’t care, e dey wound us
But now
I dey fire like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See dem o)
The king of my hood, I’m the principal, principal, principal
(I dey give dem hope)
Ayyy, my pain is all over now, over now
I make I mummy proud (I dey give am hope)
Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas
Ayyy Legolas, Legolas
[Verse 2]
(??)
[Outro]
LEGOLAS Song Credits & Production Details
| Song Title | LEGOLAS |
| Singer(s) | ODUMODUBLVCK |
| Musician(s) | ODUMODUBLVCK |
| Lyricist(s) | ODUMODUBLVCK |
| Language | English |
More Songs by ODUMODUBLVCK
Frequently Asked Questions About LEGOLAS Song
Who is the singer of the song ‘LEGOLAS’?
The song ‘LEGOLAS’ is sung by ODUMODUBLVCK.
Who wrote the song ‘LEGOLAS’ by ODUMODUBLVCK?
The song ‘LEGOLAS’ by ODUMODUBLVCK is written by ODUMODUBLVCK.
Who produced the music for the song ‘LEGOLAS’?
Music of the song ‘LEGOLAS’ is produced by ODUMODUBLVCK.
More Lyrics for You
Disclaimer
“This concludes the lyrics of LEGOLAS” by ODUMODUBLVCK. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.
If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.