EGUNGUN Lyrics – Rema

EGUNGUN Lyrics - Rema

Read the full EGUNGUN lyrics by Rema along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Rema’s music, you can also explore VILLIAN and NOW I KNOW, two other songs by Rema.

[Intro]
Another banger

[Pre-Chorus]
Don’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can’t catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Verse 1]
E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can’t catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Bridge]
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele

[Pre-Chorus]
Don’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can’t catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Outro]
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

EGUNGUN Song Credits & Production Details

Song Title EGUNGUN
Singer(s) Rema
Musician(s) Rema
Lyricist(s) Rema
Language English

More Songs by Rema

Frequently Asked Questions About

Who is the singer of the song ‘EGUNGUN’?

The song ‘EGUNGUN’ is sung by Rema.

Who wrote the song ‘EGUNGUN’?

The song ‘EGUNGUN’ is written by Rema.

Who produced the music for the song ‘EGUNGUN’?

Music of the song ‘EGUNGUN’ is produced by Rema.

Recently Added Lyrics

Disclaimer

“This concludes the lyrics of EGUNGUN” by Rema. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.