BENIN BOYS Lyrics – Rema

BENIN BOYS Lyrics - Rema

Read the full BENIN BOYS lyrics by Rema along with the music video, song credits, release information and other details about the song. If you enjoy Rema’s music, you can also explore HEHEHE and OZEBA, two other songs by Rema.

[Intro: Shallipopi & Rema]
They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

[Verse 1: Rema & Shallipopi]

Na we be the pride of Benin, Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)

[Verse 2: Rema & Shallipopi]
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic

[Verse 3: Shallipopi]
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
S*xy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

[Outro]
Yo, X
Ki—

BENIN BOYS Song Credits & Production Details

Song Title BENIN BOYS
Singer(s) Rema
Musician(s) Rema
Lyricist(s) Rema
Language English

More Songs by Rema

Frequently Asked Questions About

Who is the singer of the song ‘BENIN BOYS’?

The song ‘BENIN BOYS’ is sung by Rema.

Who wrote the song ‘BENIN BOYS’?

The song ‘BENIN BOYS’ is written by Rema.

Who produced the music for the song ‘BENIN BOYS’?

Music of the song ‘BENIN BOYS’ is produced by Rema.

Recently Added Lyrics

Disclaimer

“This concludes the lyrics of BENIN BOYS” by Rema. The lyrics shown here are intended purely for educational use. We honor the work of artists and stand against copyright infringement. If this song resonates with you, please show your support by engaging with the original creators.

If you find any errors in it, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.